Why are some Nigerian male content creators fighting each other? Sebi una say men no dey fight? Abi Naija men get another anointing? Dragging each other up and down from Carter to geh to that blackman to radio to Ayo fayo to zlataaaaan(Did i forget any name?)Wetin exactly dey happen? Traffic dey for everybody nau…..This nah my own content inside the matter.. I use my pomo mouth boldly say that
Source: http://www.stelladimokokorkus.com/2026/11/male-content-creators-in-nigeria.html
